Two Ladies Caught Stealing Generator In Delta, Disgraced (Photos) - Naijahiblog.com

Naijahiblog.com

Entertainment, Politics, Sports, Technology, Fashion Updates And More.

Afriad

Loading...

Monday, March 30, 2020

Two Ladies Caught Stealing Generator In Delta, Disgraced (Photos)

Report reach us for studio say na two "Ogberagha" slay dirty girls wey dem dey call Becky and Cynthia nai go thief Generator for Tropical side for Amukpe Sapele, Delta State.

After dem thief the generator nai dem con run go Shell Road and na for Shell Road dem for take catch dem as the boys carry dem come Tropical con beat.

The two Ogberagha girls dey say for Old Road for amukpe. Both of dem nai popular Ogberagha slay Queen wey everybody know for the Amukpe.

Na Kovik One Nine beating nai dem give dem as the video wey appear attached to this update, show how dem take dey confess how dem take move the generator.

Na the pictures and videos dey attached to this update so.

https://www.youtube.com/watch?v=niPLuR3J0ME

https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=2602095929902163&id=100003053453713

source http://www.nairaland.com/5763716/two-ladies-caught-stealing-generator

No comments:

Post a Comment